Nigerian-based singer Deborah Oluwaseyi popularly known by the stage name Seyi Shay just dropped a new street jam titled "Tuale" featuring Ycee, Zlatan Ibile and Small Doctor. The single was released on the 20th of August, 2020, you can download and listen to the track from link below... The video to this song is out now, enjoy!
Lyrics:
Seyi Shay Shout-out for my people wey sabi Shout out to the people wey dey hustle in the street Shout-out to the person wey dey make my song dey hit oo Shout-out to that mama wey dey hustle in the street Shout-out to the people wey sabi Shout-out to the brother wey dey hustle in the street Shout-out to the chairman wey dey make my song dey hit Oh! I Tuale for you One Tuale for you Oya da dem say me I no go try to hustle Make I work Dem say me I no go fit to make am see me now Oya, wetin dey do you ooo Oya pekele pekele Arugbo je gbe se Talo ma ba sanwo mi o mo (mi o mo ooo) Why why you dey shook your mouth for my own hustle ooo Why you dey put your reggae for my own blues ooo Tokini tokini ton ton rigi agbala je fu Paburakata furo nini wo lala Milolo egba That's the voice of the streets X2 Oya na, Tuale for my people wey sabi Tuale for the person wey dey make my song dey hit Tuale for the baba wey dey hustle in the street Tuale for the iya wey dey hustle hard nana nana nana na Tuale for my people one time more Gbosa for my people two time more Shout hallelujah one time more X2 Ycee Shout-out to the daddy and the mummy Three gbosa shout-out to Wayne Knight everybody Shout-out to awon temi ni gboro won shi ma gbo mi And no be by my power Baba God iwo lo shomi Shout-out to the fans showing love You give me life you know Shout-out to the haters wey dey diss Wey dey daft to flow Went from overlook to overbook You know how long it took I write the verse, I murder hook You bring the beat you sabi cook Shout-out to the girls tryna wife the man Shout-out to the hot producers wey ignite the jam Baba God na you wey certify the plan Shout-out to the man with guapp bigger than that rubber band Zlatan Shout-out to the bloggers wey dey try to bring me down Make una stop am I Ema dan where I dey e no dey frown Started from the bottom omo Ikorodu I stan Ti ba make eh shoma bami ya photo Je kin gboran Na me know wetin I see before things start to dey rosy Olofo ni everybody lori instagram You are too nosy If you no get money na problem If no get money omo na problem ooo Small Doctor Shout-out to God Shout-out to iya teacher Shout-out to the street Awon lo n ko mije Bi pizza Hain awon lo n ro orin mi Awon lo n gbo orin mi Toba ti ra orin mi won tun ma jijo si orin mi (opor) Nobody die, I say nobody scatter Enemies go fry dem go gbes bi ti jaga Hain hain call me small doctor Agbewe je oganla Alaafin omo better omo ton so omo iya teacher Hain Tokini tokini ton ton rigi agbala je fu Paburakata furo nini wo lala Milolo egba That's the voice of the streets X2 Oya na, Tuale for my people wey sabi Tuale for the person wey dey make my song dey hit Tuale for the baba wey dey hustle in the street Tuale for the iya wey dey hustle hard nana nana nana na Tuale for my people one time more Gbosa for my people two time more Shout hallelujah time more X2Seyi Shay Shout-out for my people wey sabi Shout out to the people wey dey hustle in the street Shout-out to the person wey dey make my song dey hit oo Shout-out to that mama wey dey hustle in the street Shout-out to the people wey sabi Shout-out to the brother wey dey hustle in the street Shout-out to the chairman wey dey make my song dey hit Oh! I Tuale for you One Tuale for you Oya da dem say me I no go try to hustle Make I work Dem say me I no go fit to make am see me now Oya, wetin dey do you ooo Oya pekele pekele Arugbo je gbe se Talo ma ba sanwo mi o mo (mi o mo ooo) Why why you dey shook your mouth for my own hustle ooo Why you dey put your reggae for my own blues ooo Tokini tokini ton ton rigi agbala je fu Paburakata furo nini wo lala Milolo egba That's the voice of the streets X2 Oya na, Tuale for my people wey sabi Tuale for the person wey dey make my song dey hit Tuale for the baba wey dey hustle in the street Tuale for the iya wey dey hustle hard nana nana nana na Tuale for my people one time more Gbosa for my people two time more Shout hallelujah one time more X2 Ycee Shout-out to the daddy and the mummy Three gbosa shout-out to Wayne Knight everybody Shout-out to awon temi ni gboro won shi ma gbo mi And no be by my power Baba God iwo lo shomi Shout-out to the fans showing love You give me life you know Shout-out to the haters wey dey diss Wey dey daft to flow Went from overlook to overbook You know how long it took I write the verse, I murder hook You bring the beat you sabi cook Shout-out to the girls tryna wife the man Shout-out to the hot producers wey ignite the jam Baba God na you wey certify the plan Shout-out to the man with guapp bigger than that rubber band Zlatan Shout-out to the bloggers wey dey try to bring me down Make una stop am I Ema dan where I dey e no dey frown Started from the bottom omo Ikorodu I stan Ti ba make eh shoma bami ya photo Je kin gboran Na me know wetin I see before things start to dey rosy Olofo ni everybody lori instagram You are too nosy If you no get money na problem If no get money omo na problem ooo Small Doctor Shout-out to God Shout-out to iya teacher Shout-out to the street Awon lo n ko mije Bi pizza Hain awon lo n ro orin mi Awon lo n gbo orin mi Toba ti ra orin mi won tun ma jijo si orin mi (opor) Nobody die, I say nobody scatter Enemies go fry dem go gbes bi ti jaga Hain hain call me small doctor Agbewe je oganla Alaafin omo better omo ton so omo iya teacher Hain Tokini tokini ton ton rigi agbala je fu Paburakata furo nini wo lala Milolo egba That's the voice of the streets X2 Oya na, Tuale for my people wey sabi Tuale for the person wey dey make my song dey hit Tuale for the baba wey dey hustle in the street Tuale for the iya wey dey hustle hard nana nana nana na Tuale for my people one time more Gbosa for my people two time more Shout hallelujah time more X2

0 Comments